sentence1
stringlengths
3
1.7k
sentence2
stringlengths
3
1.73k
lang
stringclasses
4 values
It’s a pity, because this could have been very interesting. But as it is, it's just total amateur hour.
Na pity, bikos dis wan suppose sweet well well. But as e be, na just total amateur.
en400-pcm
Was glued!!!!. . . . I enjoyed it. It was brilliant coming from the stables of Hollywood movies. Not a wasted time spent
Di tin too cap, nah beta from dem Hollywood film people. No be waste time.
en400-pcm
Phenomenal!! Proud of this Nollywood Production!!
I no believe am!! I dey proud of dis Nollywood Production!!
en400-pcm
An Amazing Movie. . . . A beautiful story, well told & portrayed. Everything from the locations to makeup, cast, costume, even language & and the showcase of culture was simply breathtaking. Well done Kunle Afolayan
Film wey make sense.....tori wey fine, dem tell am wella and dem show am wella. Everything make sense start from di location enta di makeup, di actor dem, di dressin, even di language & di way dem take show di culture choke. Well done Kunle Afolayan.
en400-pcm
Super Recommended! 'Gold Statue' is Magnificent Excellence. It promises a mountain of fun. And with that mountain, comes rivers of quality and an avalanche of Perfect acting performances. This movie is worth every penny you will spend and more.
Super Recommend! 'Gold Statue' na Maginificent Excellence. E promise one mountain of fun. And with that mountain, river of quality wit actin wey dey perfect com follow. Dis film worth any amount wey you go spend and more sef.
en400-pcm
Hands down the best Nigerian movie I have ever seen..
Abeg forget, nah di best Naija film wey I don see be dat.
en400-pcm
Good but Kinda Cheesy. . I liked this murder mystery from Nigeria. . . The plot was thick and readable part way in but far enough in to keep my interest.
He good but he dey one kind cheap. I like di way dem take dey kill secretly from Naija. Di plot too thick and dey readable but di tin still far to com get me make I like am.
en400-pcm
Interésting. . . . This movie was interésting from start to finsh. The acting was world class.
Sweet.... di film sweet die from di beginning till di end. Dey way them take act am ehn dey world class.
en400-pcm
What it means to be Nigerian.. . . . Well done Genevieve Nnaji: a movie for all to see. Kudos Naija, keep improving.
Dat nah wetin it mean to be from Naija.... well done Genevieve Nnaji: di film wey be say everyone dey like look. Kudos Naija, make una dey improve.
en400-pcm
Only one problem
. Only one Walaha.
en400-pcm
Lionheart is a solid film that effectively portrays sexism in workplace in Nigeria. It is very straightforward, highly predictable and also quite weakly directed by Genevieve Nnaji. But on the opposite side of things, her acting performance is terrific, and she successfully elevated both the character and the overall material. The movie is clichéd, but charming. It would have been a perfect potential nominee for the Academy had they not stupidly eliminated it due to it being filmed in the English language.
Lionheart na strong film wey point sex matter for work for Naija. E too dey straightforward, we fit sabi Wetin go happen next sef, di film na weak directin from Genevieve Nnaji. But for di other side of matter, di way im dey take act choke, and im dey top for both character with everything. Di film nah dey clichéd, and charmin. E go be beta nominee wey dey perfect for di Academy as dem never carry mumu comot bikos of am.
en400-pcm
Mind blowing!!!!. . . . This is one of the best movies I have ever watched! I LOVE it!!!!!
Mind blowin!!!!.... Dis na one of the best film wey I don look! I like am!!!!!
en400-pcm
A wonderful film experience! Substantial storyline.. . The suspense would keep you on your toes, and the comic relief would make you chuckle. It is definitely worthwhile.
One film experience wey dey wonderful! Tori line wey get leg.....Di suspense go make you shake and di comedy go make u laf. E worth am tru tru.
en400-pcm
A good sequel but a remake would have been far better for good story buildup. . . . I must say I commend the director and his acting too ( Ramsey Nouah).
Di sequel beta, but to remake for beta to take get beta tori... i must talk say I give am to di director and di way wey im act (Ramsey Nouah).
en400-pcm
100% on point. So accurate n so well played. Everyone was fantastic. Makes one proud ure Nigerian 👏👍😘
100% on point. E dey accurate and well play. Everibodi dey fantastic. Make one pesin proud, you be Naija pikin 👏👍😘
en400-pcm
It is beautiful to see Sam Dede on our screens again, and to see he is still a master of his craft, giving us a stellar performance. Where there is Stella Damasus, you can be sure to see some genuine tears, with emotional scenes, and she seems ageless.
E dey fin to see Sam Dede for our screen, and to see na im still be oga for im craft, as im dey give us Stellar performance. Where Stella Damascus dey, you fit dey sure to see some kain genuine tears, wit scene wey dey emotional, and she no gree old again.
en400-pcm
Perfection. . . . This is a must watch movie!. I can't even say more. I'm short of words.
Perfection. . . .Dis wan na koret film wey everybodi sopose look!..I no even fit talk how e sweet reach, my mouth no go fit talk am finish.
en400-pcm
Interesting how open the characters are to speaking about their relationships and with restraining anger during such emotional circumstances.
Fine. How dem actor open reach to take talk on dia relationships and wit some kain vex wen dem reach wey go fit make you dey emotional.
en400-pcm
It was pretty interesting to actually find out how the hymn Amazing Grace was actually written.
E dey really gud, to sabi say dat hymn Amazing Grace na write dem write am .
en400-pcm
This movie really touched my heart in regards to God's AMAZING GRACE! A MUST SEE!!!
Di film enter my bodi wella as to talk of God's AMAZING GRACE! NA MUST TO SEE!!!
en400-pcm
Not only does the plot fail to grip the viewer's attention, but the acting is the poorest, most unconvincing ever.
No be say di plot fail to catch di viewer's attention, but di acting dey very poor, e no convince pesin at all'
en400-pcm
This movie is long and dull. Even the background music is tepid. And there's nothing that can do to save the movie.
Dis movie lond and e dull too. Even di background music sef no dey interesting. And notin dey wey we fit use to save di movie.
en400-pcm
A fine way to completely ruin your day
E get fine way wey I go use spoil your day
en400-pcm
unsettling
E no dey settle at all
en400-pcm
The subjects in Swallow would make anyone cry -- poverty, sexual harassment, drug dealing, systemic corruption -- but the movie and all the characters are flat and emotionless.
Di subject in swallow go make anyone cry -- poverty, sexual harrassment, drug dealing, systematic corruption -- but di movie and all di characters dey flat and dey no get feelings.
en400-pcm
Though the central performance is impressively raw Farming's uncompromising bleakness drowns out the fascinating story, making it a far tougher watch than it needs to be.
Though di central performance dey impressively raw farming's ery no dey compromise hoplessness wey drown out di interesting tori, wey dey make am very hard than e suppose be.
en400-pcm
Story inconsistencies and the mystical balderdash were too appalling to be saved
Di story no dey consistence and di spiritual nonsense dey very bad to be saved.
en400-pcm
There wasn't a single person that wasn't insulting this as we trooped out. Even cinema staffers who didn't pay, were hissing. Horrible
Na everybodi dey insult us as we comot from there. Even pipu wey dey work for di cinema dey wey no pay sef dey hiss. E dey horrible.
en400-pcm
Equally powerful and uncomfortable, Farming is a stark reminder of the dangerous lengths that self-loathing can lead to.
Equally powerful and uncomfortable, Farming na sharp reminder of di dangerous length wey self-hate fit lead to.
en400-pcm
A terrible way to start the year; 'Akpe' is a mess.
A terrible way to start di year; 'Akpe' na mess.
en400-pcm
You might not hate yourself for seeing 'SuperStar' but you will leave feeling numb & comatose.
You fit no hate yourself say you dey watch ' Superstar' but you go dey feel dead & lifeless.
en400-pcm
It would definitely be unfair to the entire cast and crew if I left this one out. Totally unfair!
E go dey unfair to all di cast and crew if I leave dis one out. E no dey unfair at all.
en400-pcm
Like other misguided projects like it, 'Knock Out Blessing' was made primarily for the purpose of massaging its producers' ego rather than pleasing its Nigerian audience.
Like other project wey dem no guide well, dem make 'Knock Out Blessing' to make di producer's proud rather than pleasing di Nigerians wey dey watch am
en400-pcm
Akinnuoye-Agbaje's slightly numbed screenplay never gets to grips with who Eni is
Akinnuoye-Agbaje's little dull screenplay no dey catch di kain pesin wey Eni be.
en400-pcm
Fifty minutes is spent advertising a holiday resort in Lagos, Movie closes. Money down the drain. Not recommended
Fifty minutes to dey advertise holiday resort for Lagos, Movie closes. Money down di drain. E no dey recommended.
en400-pcm
Such a shame really; 'The Island' is a waste of amazing talent.
Na real shame; 'The Island' na waste of amazing talent.
en400-pcm
if I said to you, that this was a spectacular movie, I would be telling a lie.
if I tell you , say dis na spectacular movie, I dey lie ni.
en400-pcm
Its lateness aside, the real problem with 'Funke' is that it is boring and unexciting.
put lateness for one side, di real problem with 'Funke' be say e too boring and e no dey exciting.
en400-pcm
Not recommended! Crispy dry and terribly banal,
e no dey recommended! E too dry and e no dey fresh at all,
en400-pcm
Ultimately, this is a crappy offering that shouldn't have been brought to cinema.
ultimately, na bad offering wey dem no suppose bring come cinema.
en400-pcm
Production is fine, above average. Colour is sharp. And acting isn't horrific. The problem is the complete lack of intellectual strength in the story & the story-telling. A quick example will suffice:
Production dey fine, hin dey above average too. Colour sef sharp. And acting sef no bad. Di problem be say di complete lack of intellectual strength in tori & di tori telling. A quick example go dey okay.
en400-pcm
the amount of felonies this 6 year old committed over the course of this film became too many to count
di amount of crime wey dis 6 year old don commit over di course of dis film don too plenti to count
en400-pcm
Suitable for 14 year olds. . Performed like a very clean Disney story. Limp and vacuous.
E dey suitable for 14 years old. . Dem perfom am like a very clean Disney story. E dey limp and e dey blank.
en400-pcm
There are some funny touches and moments of freewheeling energy, but it is too broad, with acting and directing styles that are a little like afternoon TV.
Free energy dey with some funny touches and moments, but e dey too big, with acting and directing styles wey dey little like afternoon TV
en400-pcm
Average. . The plot is just too short and predictable.
Average. . Di plot dey too short and e dey predictable.
en400-pcm
But unfortunately, these shining moments were just to few and far between for them to justify paying serious money to see this
But unfortunately, these shining moments dey to few and far between for dem to justify to dey serious money to see dis
en400-pcm
moreover the drama between Joseph to his wife is played naturally but I feel like this is more documentry then a movie…
moreover di drama wey dey between Joseph to hin wife is played naturally but I feel say dis na more documentary then a movie…
en400-pcm
Consequently, rhythms of long and short hisses echoed intermittently from the audience
Consequently, rythms of long and short hisses just dey go one after di other from di audiences
en400-pcm
No one deserves to watch this shitty movie
No one deserve to watch dis kain foolish movie
en400-pcm
snooze fest, not much story, ridiculous soundtracks
E too boring, di tori no plenti, di soundtrack dey funny
en400-pcm
add horrible ADR, and average to really bad acting, and you have —- a nightmare.
Add very bad ADR, and di acting na average and e bad join, abd you get bad dream
en400-pcm
It doesn't go wholly wrong all at once, but damned if the filmmakers don't lose the thread and stumble and lurch and pad this thing until their Nollywood film is Bollywood length, without the wit, warmth or content to justify it
E no go fully wrong at all once, but damned if di fim makers no use di thread and fall and stagger and pad dis tin until their Nollywood film na Bollywood length without di good sense, warmness or content to justify am.
en400-pcm
Grotesque and sub-standard. Boring and downright stupid!
E dey very ugly and na low quality. E dey very boring and e dey downright stupid!
en400-pcm
A flawed first feature film, but it shows a great deal of promise
A wrong first feature film, but e shows a great deal of promise
en400-pcm
Concerning this popular movie #KOB I can't say it better or worst than the rest of nollyhood,
Concerning dis popular movie #KOB I no fit say if e beta or e worst pass di remaining nollywood
en400-pcm
Made in Heaven' is a stupid movie. It is so stupid, it will irritate you to the point you will start laughing out of sheer frustration. You will grow so weary seeing it, you will suddenly find yourself feeling as though you just might be enjoying the foolishness of this foolish movie. Very ridiculous movie. Complete rubbish!
Made in Heaven' na stupid movie. E dey very stupid, e go irritate you so tey you dey laff out of total frustration. You go taya to dey watch am, you go kon dey see am like say you dey enjoy di foolishness wey dem dey do for di foolish movie. Very funny movie. Na complete rubbish!
en400-pcm
Slow moving, great acting and contains a few chills but the ending was unforgiving
Di movie slow, di acting great and e contain small chills but di ending no dey forgivable.
en400-pcm
. In the absence of such a perfect storm, avoid stabbing your wallet in the heart with this 'Dagger'.. . Definitely not recommended
. In di absence of dat kain perfect storm, no chook your wallet for heart with dis 'Dagger'. . . E no dey recommended at all.
en400-pcm
When I say that the drive for comedy is turning our content to shit, this is a prime example.
When I talk am say di ginger for comedy don dey turn our content to shit, na di first example be dis.
en400-pcm
If you watched Chief Daddy: Going For Broke on its New Year Day release on Netflix and immediately thought it to be a contender for the worst movie of the year, know that the fault isn't yours;
If you watched Chief Daddy: Going for broke wey dem go release on New year day for Netflix and fast fast I don tink am say hin go be a contender for di worst movie of di year, know say no be your fault;
en400-pcm
Lazy and depressing!
Lazy and depressing!
en400-pcm
snooze fest, not much story, ridiculous soundtracks
E too boring, di tori no plenti, di soundtrack dey funny
en400-pcm
The movie wasn't great, a bit of overreaching of the actors (maybe over-directed?) but the context was great.
The movie no too great, a bit of overreachingof di actors (maybe over-directed?) but di context great.
en400-pcm
Low quality for Such a High Budget
Low quality for dat kain plenti money
en400-pcm
A good plot. Terrible post-production.
A good plot. Na terrible post-production.
en400-pcm
Not recommended.
e no dey recommended
en400-pcm
Great story, poor acting.
Di story great, di acting poor.
en400-pcm
A star studded movie that made stars look like they were acting a kindergarten play
A star studded movie dey make stars look like say dem dey act for kindergarten play
en400-pcm
Not recommended.
E no dey recommended.
en400-pcm
Preposterous! Horrendous! Disgraceful! A glowing shame.
Foolish! Awful! Shameful! A glowing shame.
en400-pcm
This movie's lineup makes me want to like it desperately, but it's difficult to relish amid the dim screenwriting by Genevieve Nnaji.
As dis movie line upnso e wan make I like am by force, but hin dey difficult to enjoy in di middile of di dull screenwriting by Genevieve Nnaji.
en400-pcm
By sure, one on the worst horror movies ever made...
By sure, na one of di worst horror movies wey dem do be this..
en400-pcm
Talk about the acting though, the story script, it's something out of this world
Talk about di acting though, di tori script, na sometin out of dis world
en400-pcm
Though falsely classified as "Horror", 'Bridal Shower' is in actual fact not a Horror-movie. It is a Stupid-movie- Completely and utterly stupid!
Dem lie say na ''Horror'', 'Bridal Shower' na confam truth no be Horror-movie. Na stupid-movie- Na complete and utterly stupid!
en400-pcm
it is wholesomely pointless - A desperate money grab.
E dey wholesomely pointless - A desperate money grab.
en400-pcm
Major Disappointment
Major Disappointment
en400-pcm
Boring
e too dry
en400-pcm
Charming but incompetent
E dey charming but e no dey competent
en400-pcm
Ruined by technical malfeasance, 'The Perfect Picture' proves to be miles away from being perfect.
Destroyed by technical malfeasance, 'The Perfect Picture' proves say hin go dey miles away from being perfect.
en400-pcm
Slow moving predictability. . This film definitely belongs in the junior high circuit.
Slow moving predictability. . Dis film belongs in di junior high circuit.
en400-pcm
but the sound and music was so bad that it destroyed anything good
but di sound and music dey very bad wey e destroy anytin wey good
en400-pcm
Did not watch all of this crap. Not even second rate, obviously racially inclined crap from an African nation with no film industry.
I no watch all of dis crap, Not even second rate, obviously racially inclined crap from an African nation wey no get film industry.
en400-pcm
Good storyline, poor execution
Di storyline good, di performance dey poor
en400-pcm
The acting was bad, the soundtrack were repetitive, the storyline was... (if there was one I would have described it here).
Di acting bad, dem dey repeat di soundtrack, di storyline was… (if one dey I for describe am here)'
en400-pcm
The plot it's good, but the technical aspects aren't that good at all.
Di plot good, but di technical aspects no good at all
en400-pcm
A clunky, clumsy handling of a book with (here untapped) depth
A old-fashioned, clumsy handling of a book with (here untapped) depth
en400-pcm
There's nothing good about 'That Which Binds Us'. Absolutely nothing.
Notin dey good about 'That Which Bind Us'. Absolutely notin.
en400-pcm
Production of this movie is tight but the heart is missing
Production of dis movie tight but di heart dey missing
en400-pcm
Focused as it is on the relationship between Joseph and Suzy, the movie sheds little light on the February 13, 1976, assassination, which brought Olusegan Obasanjo to power.
Focus as dey for di relationship between Joseph and Suzy, di movie give us small information on di Feburary 13, 1976, killing, wey carry Olusegun Obasanjo to power.
en400-pcm
Utter rubbish! These are not serious people. Please, don't reward them with your Naira.
Talk rubbish! Dem no be serious pipu. Abeg, no give dem your Naira.
en400-pcm
this movie has to be the most depressing romantic comedy we have ever seen.
Na dis movie be di most depressing romantic comedy wey we don watch.
en400-pcm
Probably the worst acting ever in a movie which seems to be made with enough money.
Be like say na di worst acting ever in a movie wey like say dem use plenti money make am.
en400-pcm
Way too slow. What a waste of time.
E too slow. What a waste of time.
en400-pcm
I cant believe I spent 2 hours watching this movie
I no fit believe say I spend 2 hours to watch dis movie
en400-pcm
i really don’t like this movie
I no too like dis movie
en400-pcm
PLOT IS ALMOST EMPTY.
PLOT DON ALMOST FINISH
en400-pcm
Weak dialogue, amateurish battle scenes.
Di dialogue weak, di battle scenes no dey professional
en400-pcm
From poor directing, to crap story; questionable acting to illogicality; shallow sceenwriting to bad editing..
From poor directing, to crap story; acting wey dey questionable to di one wey no dey reasonable; di screenwriting dey shallow to editing wey bad..
en400-pcm
This movie is ugly.
Dis movie dey ugly.
en400-pcm
Asides from being terribly predictable and featuring generally below average acting, it is plagued by a be-fumbling series of subpar attempts at recreating worn out crime caper staples.
Asides say e dey terrible predictable and hin dey feature acting wey dey below average, t is plagued be a be-fumbling series of ordinary attempts to recreate worn out crimes caper staples.s
en400-pcm