sentence1
stringlengths 3
1.7k
| sentence2
stringlengths 3
1.73k
| lang
stringclasses 4
values |
---|---|---|
Very poor story telling... and a massive rewrite of history for the sake of the movies plot. | Akọmakọ na-adịghị mma ma ncha, ọ bịa nwee nnukwu ndegharị akụkọ ihe mere eme ka o wee daba n’usoro na nhazi ihe nkiri ahụ. | en400-ig |
Retarded. Gratuitous. And senseless. | Ihe iberibe. Na-enweghi isi. Na-abaghị uru. | en400-ig |
Not a great movie | Ihe nkiri a adighị mma. | en400-ig |
This movie was an eyesore | Ihe nkiri a sọrọ anya oyi. | en400-ig |
it tells a piecemeal story one could swear was hurriedly written by a primary school pupil for last year's Cultural Day drama presentation | ọ kọrọ akụkọ egheghi mmadụ nwere ike ịṅụ iyi na ọ bụ nwata akwukwo praịmarị dere ya ngwangwa maka ngosi ejije Omenala afọ gara aga | en400-ig |
If you value your time, work hard to dodge this at a premium. | Ọ bụrụ na I ji oge kpọrọ ihe, gbaa mbọ ka ịgbanahụ ihe nkiri a n'oge ihe ngosi ọbụla | en400-ig |
Can a movie be bad, but important? | Ihe nkiri dị mkpa o nwere ike ịdị njọ? | en400-ig |
If I were a film prof trying to get away with torturing my students, I truly cannot think of a better fit for a required screening. | Ọ bụrụ na m bụ ọkammụta nkuzi ihe nkiri chọrọ ịta ụmụakwukwọ m ahụhụ na-enweghi ihe ha ga-eme, n’ezie echeghi m na o nwere ihe ngosi ga-arụ ọrụ a karia nke a. | en400-ig |
Too long, bad acting, too much irrelevance | O tofere ogologo oke, emereme ya dị njọ, o nwere ọtụtụ ihe n’abaghị uru. | en400-ig |
. Forceful story-telling and embarrassingly bad acting are the hallmarks of this shabby pretender. | Ịkọ akụkọ amanyere amanye na eme ihere, emereme ọjọọ bụ njirimara ihe a na-aghọrị onwe ya n’ihe ọ bụghị. | en400-ig |
How does a movie with this subject matter wind up being this slow and boring? | Kedụ ka ihe nkiri nke nwere ụdị isiokwu a mechara bụrụ ihe na-akpụakpụ, na-agwụ ike?. | en400-ig |
this is a story that has the potential for critical acclaim, but the execution is poor and makes it easily forgettable. | nke a bụ akụkọ nke nwere ikike inweta nnyocha dị mma, mana mmepụta ya adịghị mma, nke a mere na a ga-echefu ya ọsịsọ | en400-ig |
This movie has less charisma than the 'Third Eye' series from the nineties with Pa Olu Jacobs. Stay away from this. | Ihe nkiri a enweghi ebube ruru nke ihe nkiri “Third Eye” site na afọ iri itoolu gasi nke Pa Olu Jacobs nọ n’ime ya. Erukwala ya nso. | en400-ig |
nollywood keeps disgracing us | oge ọbụla Nollywood a na-emechu mmadụ ịhụ/oge ọbụla Nollywood a na-emenye mmadụ ihere | en400-ig |
Survival of Jelili' is a pageantry of the absurd and a flagrant eyesore. | Survival of Jelili' bụ ihu nkwukwo nzuzu jupụtara o nweghi ihe gbasara ya dị mma. | en400-ig |
At the conclusion of the original Chief Daddy movie, the introduction of a new character in the last scene hinted at a sequel, but Chief Daddy 2 takes the sophomore curse to a new level of low. | Na mmechi ihe nkiri nke mbụ Chief Daddy, mwebata agwa ọhụrụ na ọnọdụ ikpeazụ na-egosi na o nwere ọzọ ga-esonye, mana Chief Daddy 2 bu ihe ọzọ buru ya ọnụ gaa okwa dị ala. | en400-ig |
Wasn't supposed to end there.. unprofessional screenwriter | O kwesighi ikwusi ebe o kwusiri, onye dere ya amaghị ihe o na-eme. | en400-ig |
The plot was totally unrealistic and it was all over the place. | Usoro na nhazi ya enweghi isi ma ncha, bịa ju ebe niile | en400-ig |
A colossal waste of time and money | Nke a bụ nnukwu itufu ego na oge | en400-ig |
this movie is so lame, even children will not like it. | ihe nkiri a enweghi isi ma ncha, ma ụmụaka agaghị enwe mmasị ikiri ya | en400-ig |
A steamy soap opera unfolding against the backdrop of a cautionary history lesson reminding us that in Nigeria, the more things change, the more they stay insane. | Steamy soap opera wey unfold against di backdrop of caution histori lesson wey remind us say for Naija, di more wey tins dey change, di more dem dey craze. | en400-pcm |
An enormous amount of work and scrutiny went into making this. Such an enormous amount, its quality stands out easily and brazenly. The sheer amount of authenticity is simply breathtaking. | Plenti work wit scrutini enta to make dis. Dis kain plenti tins, im quality stand out easy and brazen. Di sheer amount of as e dey authentic dey breathtaking. | en400-pcm |
My Village People is a movie that will have you losing your home training while watching it. But it is a pathfinder of sorts. Nollywood generally has not done a good job of making the supernatural sexy and appealing. My Village People achieves it effortlessly, and deserves copious amount of praise. | My Village People na film wey go make you loose your home train wen you dey watch am. But na pathfinder for sort. Nollywood general neva do beta job for makin di supernatural dey sexy and to dey appeal. My Village People achieve am wit no wahala, and e deserve big amount of hailing | en400-pcm |
The story is nothing we haven't seen before but its told from a Nigerian perspective, its funny, quirky and the dialogue is great when compared with others available in the Nigerian market.. . . . I totally enjoyed the movie, would definitely recommend (to my Naija folks!). | Di tori no be something wey we neva see before but dem tell am from Naija perspective, e dey funny, quirk and di dialogue dey great wen we compare am wit other dem wey dey available for Naija market.. . . . . I enjoy di film finish, i go surely recommend am (give my Naija folk dem!). | en400-pcm |
1980's, drug mules, beautiful black women ... I'm in heaven | 1980's drug mules, beautiful black women ... I dey heaven | en400-pcm |
Realistic but slow pacing and very melodramatic.. . . . Good acting, based on true events and a decent story. The pacing was a little too slow for my liking and some scenes feel like a made-for-tv movie (the cheese music and the over dramatization).. . . . Overall watchable if you know what you are getting into ahead of time. | E dey realise but slow pace wit very melodrama.... Beta actin, base on true mata wit decent tori. Di pace dey wan kain slow for my own wit some scene be like made-for-tv film (di cheese music and di over dramatize).. . . . E dey watchable if you sabi wetin you wan enta before time. | en400-pcm |
Correction.. . . . Thanks for this. I am impressed with it. But I Nelson Orah played the character of Ahmed, not Umar. I will appreciate it if it is corrected. | Correct.. . . . . Tanks for dis. I dey impress wit am. But me Nelson Orah play di character of Ahmed, no be Umar. I go appreciate am if Dem correct am. | en400-pcm |
She is' Super Fantastic! You want to see this movie. This movie is extraordinarily enjoyable. Pure Nollywood sweetness. | She dey' Supa Fantastic! You wan see dis film. Dis film dey extraordinary enjoy. Pure Nollywood sweet. | en400-pcm |
I was thrilled after watching the movie, everything was on point. I was particularly impressed with the quality of the cast and crew. The director, Kemi Adetiba did a great job and I'm so proud of her. I have recommended it to so many people. I look forward to watching more of her work. | I dey thrill after I watch di film, everitin dey on point. I dey particular impress wit di quality of di cast wit crew. Di director, Kemi Adetiba do beta job and I dey proud of am. I don recommend am give many am give many pipo I dey look forward to watch more of im work. | en400-pcm |
Genevieve Nnaji stamps her foot concretely in the pantheon of genuis directors. She doesn't disappoint in her debut, Lion Heart. It's a must watch, as it announces the birth of an international Nollywood. | Genevieve Nnaji stamp im foot concrete for di pantheon of genius director. She no dey disappoint for her debut, Lion Heart. Na must watch, as im announce di birth of international Nollywood. | en400-pcm |
Nollywood at its peak!!!!. . . . This movie tells a story about culture, unity and family. So many themes that I can't finish mentioning. | Nollywood for im peak!!!!. . . . Dis film tell tori about culture, unity wit family. So so theme wey I no fit finish mention. | en400-pcm |
A Good and Wise film. It was a good film, that shows the dangers of Nigerian tribalism and how it can affect a young love. | Beta wit wise film. Na beta film, wey show di danger wey dey Naija tribalism wit how im fit affect young love. | en400-pcm |
this movie is a good offering in the genre. | Dis film na beta offer for di genre. | en400-pcm |
Loved this Movie. . . . I was really surprised to read negative reviews for this movie. Do we truly know what a good movie is? This movie was really good, very enjoyable. Well developed characters, believable and relatable story line. And the quality, fantastic. Well done guys. Loved it even more than wedding party 1 and 2. I am not disappointed at all. | I like dis film. . . . I dey really surprise to read negative review for dis film. Shey we sabi wetin beta film be like trutru? Dis film beta, e dey very enjoy. Di character dem dey well develop, di toriline dey believe and relate. And di quality, fantastic. Well done guys I like am pass Wedding party 1 and 2. I no dey disappoint at all. | en400-pcm |
Saw the Premieré in Houston Texas. . . . This movie should win an Oscar Award. The Storyline is so good. The Actors weré all incredible. | I see di premierè for Houston Texas. . . . Dis film suppose win Oscar Award. Di toriline sef dey very gud. Di Actor dem dey incredible. | en400-pcm |
Anyone who loves art, Who's seen part one will know the plot and storyline was already built dEré and this was a follow up. | Anyone wey love art, wey don see part one, go know di plot wit toriline don dey build there and dis na follow up. | en400-pcm |
Great outcome. | Beta outcome. | en400-pcm |
Expository Movie. . . . This is a very good and distinct movie. Some people might not like it perhaps because they are used to the love or thriller story films or perhaps because they are not used to life with a vehicle. They movie truly shows how things really are in the life of mechanics, apprentices and customers. It also teachers parents and children a good lesson. It is a seemingly perfect expository movie. | Expository film. . . . Dis na very gud and distinct film. Some pipo fit no like am because di love or di thriller tori film don masta dem or because dem no dey use to life wit motor. Di film really show how tins be for di life of mechanic dem, apprentice and customer dem. E also teach parent and pikin dem beta lesson. Na seemingly perfect expository film. | en400-pcm |
Understated, powerful crime drama with historical flavor. . This was a very character rich film. Not a single scene was wasted. | Understated, powerful crime drama wit histori flavour. Dis na very character rich film. No single scene dey waste. | en400-pcm |
Great continuity throughout the movie... The writer and director is highly intelligent and creative. Thank you so much for this amazing movie | Great continuity dey throughout di film... Di writer wit di director dey high intelligent and creative. Tank you so much for dis amaze film | en400-pcm |
I enjoyed seeing very good parts of Lagos, both on the mainland and the island, used, unlike other movies that stay in one location. Lagos is a beautiful place to shoot a movie, especially if the diversity of the state is put to use, as seen here. Accident scenes are usually tricky for Nollywood to portray, but it was a pleasant surprise to see a very believable one here. | I enjoy to dey see di part of Lagos wey gud, both on di mainland and di island, use, no dey like di other films wey go stay for one location. Lagos na beautiful place to shoot film, especial if dem put to use di diversity of di state, as we see am here. Accident scene dey always dey tricky give Nollywood to portray, but na pleasant surprise to see one wey dey believe here. | en400-pcm |
Citation the movie. . Perfect Movie. Loved every second of the movie. Wished it didn't end | Citation di film. . Perfect film. I like every second of di film. I wish say make e no end. | en400-pcm |
Akinnuoye-Agbaje's directorial debut is a troubling coming-of-age story based upon the directors own experiences as a 'farmed out' Nigerian child in the UK during a period of surging xenophobia in the wake of the Windrush generations arrival. The look and feel of the films early moments present a setting and characters so raw and realistic that one could only capture from having experienced them. The pacing of the film in many ways reflects this. At times seeming to take on an almost frantic pace which is meaningful in a way that captures the effect of somebody recalling their life story - made up of the important details and traumatic moments - though occasionally making it difficult to capture and appreciate the passage of time bordering on surreal. The supporting characters similarly are raw and identifiable foils though lacking in the depth required to be whole characters beyond their interactions with the film's lead. Furthermore the film does little to address or contextualize its setting, deliberately choosing to focus on the internal struggles of it's central character. Despite this the films central character is compelling enough to keep the viewer engaged solely in his development throughout the film. Overall Farming is an impressive directorial debut that tackles issues of dual identity and self-hatred in a manner that leaves plenty unsaid but provides a bitter and frequently heartbreaking account of an individuals struggle for meaning and identity. There is so much to be admired about this film which presents an often overlooked period in British history, the importance of such a personal topic deserving of a greater run-time than the films mere 107 minutes. | Akinnuoye-Agbaje director debut na trouble come- of- age tori base upon di director own experience as 'Farm out' Naija pikin for UK during period of surge xenophobia for di wake of di Windrush generation dem arrival. Di look and feel of di film early moment present settling wit character dem so raw and realistic dat wey pesin fit only capture if dem experience dem. Di pace of di film for many way reflect dis. At time seem to take on almost frantic pace wey dey meaningful for way wey capture di effect of somebody wey dey recall dem life story- make up of di important detail wit traumatic moment- through occasional make am difficult to capture and appreciate di passage of di time border on surreal. Di supporting character dem similar dey raw and dem be identify foil, though lack in depth require to be whole character pass dia interact wit di film lead. Furthermore, di film just do small to address or context im setting, delibrate choose to focus on di internal struggle of im central character. Despite say di film center character dey compel enough to keep viewer dem engage solely for im development throughout di film. Overall farming na impress director debut wey tackle issue of dual identity wit self hatred for manner wey leave plenty without say but im provide bitter wit frequent heartbreak account of one individual struggle for meaning wit identity. So much dey to admire for dis film wey present often overlook period for British history, di important of dat Kain personal topic wey deserve more runtime pass mere 107 minute. | en400-pcm |
amazing film must see | Amazing film na must see. | en400-pcm |
Good series. . I really like this show. All the characters are great and I enjoy watching. Hope it stay around for more seasons. Looking forward to the next season!!! | Beta series. . . I really like dis show. All di character dem dey great I enjoy di watch. I hope say im go stay around for more season. I dey look forward to di next season!!! | en400-pcm |
Working from a script by playwright Darci Picoult, Dosunmu fashions a tale that’s realistic, melodramatic and culturally specific (we spend as much time ogling colorfully patterned dresses as we do admiring Gurira’s endlessly expressive face), yet unmistakably archetypal. | Work from a script by playwright Darci Picoult, Dosunmu fashon, take wey dey realistic, e dey melodramatic and e dey culture specific ( we spend many time ogling colourful pattern dress Dem as we dey admire Gurira endless expressive face), yet no mistake archetypal. | en400-pcm |
Great movie! | Beta film! | en400-pcm |
No words to describe the power of this movie and its reminder of how fortunate it is to have never lived through a civil war. Extraordinary story telling of tragic, recent Nigerian history and the humanity within it all. | No word fit describe di power of dis film and im remind how fortunate im be to neva dey for di type of civil war. Extraordinary toritellin of tragic, Naija history wey happen recent wit di humanity within am all. | en400-pcm |
Beautiful | Beautiful | en400-pcm |
Rational representation of the Igbos. . . . Lion heart represented what it really means to be Igbo - hard-working and communal system of living. | Rational represent of di Igbo. . . . Lion heart represent wetin im really mean to be igbo- hard - work wit comunal system of live. | en400-pcm |
There is a lot of mediocre acting here and there and some things made little to no sense for me but overall i did enjoy it for what it is. I would probably not watch it ever again but seeing it once is nice. | Many mediocre actin dey here and there and something make little to no sense for me but overall I enjoy am for wetin im be. I no go watch am again but as I see am once dey nice. | en400-pcm |
While the themes here are, of course, redolent of neorealism, the filmmakers don’t make ostentatious nods to cinema past. Their voice is their own; the camera is mobile when it needs to be, but stands still much of the time, letting the excellent cast build their characters as the events of the film test their endurance. | While di theme here dey nice, redolent of neorealism, di filmmaker no make ostentatious nod give cinema past. Dem voice na their own; di camera dey mobile when im need to be, but e stand still much of di time, letting di excellent cast build their character dem as di event of di film test how Dem fit endure. | en400-pcm |
Funny Funny Funny. . . . Oh mehn, this movie is super funny. if you are looking for a movie to lift your mood up then this is the right movie for you. | Funny Funny Funny. . . . Oh mehn, dis film dey super funny. If you dey find film wey lift your mood up then dis na di right film for you. | en400-pcm |
Superb movie!!. . This has got to be the best made movie to come out of Nigeria, not to mention hilariously funny! | Superb film!!!. . Dis wan go be di best film wey don come out of Naija, make we no mention as im dey very funny! | en400-pcm |
BEAUTIFUL AFRICAN WOMEN | BEAUTIFUL AFRICAN WOMEN | en400-pcm |
I don't know on what basis people have given this movie such a low rating but believe me after a long time I've a watched such a good, cute, clean and better than Bollywood movie. | I no no di kain basis wey people use give dis film dis kain low rate but believe me after long time I don watch dis kain beta, fine, clean wey beta pass Bollywood film. | en400-pcm |
The picture quality of this movie is great, and the director did a good job. | Di picture quality of dis film dey great, and di director do beta job. | en400-pcm |
Outstanding performance. . . . Temi Otedola's performance was truly stunning. I thoroughly enjoyed the layers that the story had and the way that each key piece of information was revealed. | Performance wey dey outstanding. . . . Temi Otedola performance dey stunnin. I enjoy di later wey di tori get enta bodi wit di way wey dem reveal each key piece of information. | en400-pcm |
A Major Step in taking back our narrative. . . . This movie, has really showed a deep side of the struggles of the people we often ignore. Easy to see a person to judge, but when stories like these are told you start to look at everyone with a different lens. The ending, though abrupt keeps you in a limbo and holds you in a powerful suspense pondering on what you just witnessed. | Na major step to take back our narrative. . . . Dis film, don really show deep side of di struggle of di people wey we dey ignore. E dey easy to see pesin to judge, but wen Dem talk tori like dis, you go start to dey look everybody wit diffrend lens. Di end, though e dey abrupt, keep you for limbo and e go hold you for pawafu suspense ponder on wetin you just witness. | en400-pcm |
Spot On!!! 🔥🔥🔥. . Definitely African movie of the year, enjoyed every minute of the 2hours 30minutes 😀👏👏👏🔥🔥🔥🔥🔥🔥✔✌ | Spot on!!!🔥🔥🔥. . Definite Afrika film of di year, I enjoy every minute of di 2hour 30minute 😀👏👏👏🔥🔥🔥🔥🔥🔥✔️✌️ | en400-pcm |
A rare story about the values of family from a very distinctive perspective. Eloquently interpreted with perfect casting | Na rare tori about di value of family from very distinct perspective. Na eloquent interpret wit perfect castin. | en400-pcm |
Finally a great Nigerian film. For years I’ve been hoping that Nigeria would produce a really great film, and that’s where the Esiri brothers come in. | Final great Naija film. For year, I don dey hope say Naija go produce one film wey dey great, and dat na where Esiri brother enta. | en400-pcm |
Honestly this movie is really good production wise and the sequel. Chills from top notch acting. | Make I no lie dis film na real beta production wise and di sequel. Chills from top notch actin. | en400-pcm |
Hardly was there a period of 5 minute in this movie with nothing to smile, chuckle or laugh about. I don't think there is a Nigerian movie that beats this in it's genre (Fictional Comedy). The movie effects were as well commendable. | E hard to see period of 5 minute for dis film wit nothing to laff, chuck or laff for. I no think say Naija film wey beat dis film for im genre ( fiction comedy). Dis effect of dis film sef dey commend. | en400-pcm |
Good Nollywood romantic comedy. . This movie is exactly cheesy enough to make you smile after a bad day. | Beta Nollywood romance comedy. . Dis film dey exact cheesy reach to make you laff after bad day. | en400-pcm |
Nice cross-country movie. . . . The only thing that I don't like about this movie is the way there was little or no interaction with the Nigerian or Indian environment.. . . . Beautiful romantic movie. | Na nice cross- country film. . . . Di only tin wey I no like about dis film na say interact no dey wit di Naija or India environment.. . . . Beauty romance film. | en400-pcm |
The story starts a bit slow but stick with it. Very good story. | Di tori start slow but e stick with am. Very gud tori. | en400-pcm |
King of Boys. . . . This series is absolutely fantastic, from the story line to the cast, costumes and the emotion portrayed by the protagonist. I'm sure proud to be a Nigerian at this time. Well done Kemi Adetiba, well done Sola Sobowale! | King of Boys . . . . Dis series dey absolute fantastic, from di toriline enta di cast, costume wit di emotion portray by di protagonist. I dey proud to be Naija for dis time. Well done Kemi Adetiba, well done Sola Sobowale! | en400-pcm |
A must see for everyone. . . . Namaste wahala is a masterpiece and officially a cross between cultures. This Nollywood Bollywood collaboration have everything in a good romantic movie should have, the indian actors weré all great and played their roles perfectly. | Na must see for everbodi. . . . Namaste wahala na masterpiece and na official cross between culture. Dis Nollywood Bollywood collabo get everything wey gud romance film suppose get, di Indian actor dey all great and Dem play their role perfect. | en400-pcm |
Realistic, entertaining and all round good vibes. I could watch it all day. I wish they would air more than once a week though, asides from that, its just great. Most reality shows come off as scripted but not this one. | E dey realize, e dey entertain and all round beta vibe. I fit watch am all day. I wish say dem go air for more than one week sha, dat one for one side, e just gud. Most reality show come off as script but no be dis one. | en400-pcm |
On a Nollywood scale I'll give this movie an 9 because of it's unique storyline and excellent production which sets it aside from other Nigerian movies | For Nollywood scale I go give dis film 9 because of im unique toriline wit excellent production wey set am aside from oda Naija film dem. | en400-pcm |
Good story line. . . . It's a good movie and storyline. Loved it. | Beta toriline . . . . Na beta film and toriline. I like am. | en400-pcm |
Speechless;. . . . This movie gave me goose bumps I connected in a way that literally tore my soul. Indeed depicted God the way and manner it should God bless the writer, producers and all involved. The actors too are top top everyone did a fantastic job. | Speechless;. . . . Dis film give me goose bump I connect for way wey litrary tear my soul. Indeed depict God di way wit di manner wey im suppose be. God go bless di writer, producer dem wit all involve. Di actor dem sef dey top top everybodi do fantastic job. | en400-pcm |
I enjoyed the relationship crafted between Mr. Tayo (Bimbo Manuel) and Ejiro (RMD), | I enjoy di kain relationship craft between Mr. Tayo (Bimbo Manuel) and Ejiro ( RMD), | en400-pcm |
One thing I like about the movie is the way the story was told and the ways the actors interpreted it. The writers, directors and cinematographers deserve an applaud for this effort. | One tin I like about di film na di way di actor dem interpret am. Di writer, director wit di cinematographer dem deserve praise for dis effort. | en400-pcm |
Best Christian Movie!!!. . . . I love this movie! It's so well done - The acting was awesome and the storyline was refreshing. Kudos to the entire cast and crew! Definitely a must-watch!. . . . P. S. You'll need tissues. | Na best Christian film!!!. . . . . I like dis film! Im dey so well done - Di actin dey awesome and di toriline dey refresh. Gbosa give di entire cast wit crew! Definite must watch!. . . . P.S. You go need tissue. | en400-pcm |
Love it!. . I love the movie, the actors , the director etc. Everyone absolutely made it great with their acting skill. . . . Anyone who finds it bad doesn't clearly know a good movie, and possibly can't relate with our cultures. | I like am!. . I like di film, di actor, di director etc. Everybody absolute make am beta wit dia actin skill. . . . Anyone wey find am bad no sabi beta film, and im no fit relate wit our culture. | en400-pcm |
Awesome. . . . The movie was awesome with beautiful characters. I love seeing Bisola in movies, she's good. | E dey Awesome. . . . Di film dey awesome wit beautiful character dem. I like to dey see Bisola for film, she gud. | en400-pcm |
Beautiful acting, beautiful directing, not so great story. . I had to open an account just to review this movie. This is a beautiful work of art.. . | Beautiful actin, di directing dey beautiful, di tori no too great. . I go open account so I go fit review am. Dis na beautiful work of art.. . | en400-pcm |
Interesting. . . . I really enjoyed this movie. The acting and story line was really good. I found it to be very interesting to wonder about Ishi's life - this for sure is an eye opener to so many who are forced into marriage. | E dey sweet . . . I really enjoy dis film. Di actin wit di toriline dey real gud. I find am to dey very interest to wonder about Ishi life- dis wan for sure dey open eye give many who dem force enter marriage. | en400-pcm |
Gabriel Afolayan is in a class of his own as an actor; he always understands the task. | Gabriel Afolayan dey class of im own as actor, I'm dey always understand di task. | en400-pcm |
Not as Bad as reviewed. | E no bad reach di review. | en400-pcm |
Great film and great action. . . . Great story original great action and great comedy all combined in one. Thrilling film and great cast. | Na beta film wit great action. . . . . Beta tori original beta action wit beta comedi wey dey inside just one. Di film thrill wit beta cast. | en400-pcm |
A well-acted, finely wrought epic that nevertheless struggles to balance the requirements of melodrama with its drive to capture a historical moment. | Na well act film, fine wrought epic wey nevertheless struggle to balance di require of melodrama wit im drive to capture history moment. | en400-pcm |
Awesome. . . . The first time I saw this movie I was blown away. I don't want to sound crazy but I try to study things of this world. I hope to see a second installment with the same characters and a darker plot. | E dey awesome. . . . Di first time wey I look dis film, I blow comot. I no want make e sound craze but I try study tins for dis world. I dey hope to see di second install wit di same character dem wit plot wey dey very dark. | en400-pcm |
Amazing. . I'd of normally flicked past this, but honestly it's an amazing story. You can tell it had a low budget, but the direction and screen play is fantastic! The choreography of the fight scenes lacked a little. Worth a watch definitely | Surprising . Normal, I go flick pass dis, but make I no lie na tori wey dey amaze. You fit tok say na low budget, but di direction wit di screenplay dey fantastic!! Di choreography of di fight scene lack small.but e definate worth watch. | en400-pcm |
Engrossing tale of family and war. . . . I recommend this movie without reservation. | Na engross tale of family and war. . . . I recommend dis film without reserve. | en400-pcm |
Wow. . . . This movie really made me change my relationship for the best. Great movie. The movie did start off slow but it definitely kept me interested. The flash backs really made the ending even more intense because everything came together. | Wow. . . . Dis film make me change my relationship for best. Beta film. Di film start slow but e definate keep me interest. Di flashback make di end more intense because everything come togeda. | en400-pcm |
People will never learn if they don't even try.. . . . This movie tackles so many issues including the biggest one of all. Identity Crisis in Black men. | Pipo no go learn if Dem no even try .. . . . Dis film tackle many issue include di big one. To know wahala for Black men. | en400-pcm |
Through an economy of exposition, Eyimofe, (translated as “This is My Desire”) delivers a timeless, universal portrait of human resilience while establishing Arie and Chuko as a welcome new addition to the filmmaking brood. | Through economy wey get exposition, Eyimofe, ( wey Dem translate to "Dis na my desire") deliver timeless, universe portrait of di resilient wey human get as e establish Arie wit Chuko as welcome new addition to take join filmmaking. | en400-pcm |
it is a great movie from someone whom we know to be a great storyteller. Gold Statue may not be one of Tade Ogidan’s best works, but it ranks high up there | Nah great movie from person wey we know say im be great tori teller. Gold Statue fit no be one of Tade Ogidan best works dem, but dey rank am high up dia. | en400-pcm |
Nice movie. . . . Great story line. It was worth watching. I certainly would recommend watching it. | Na nice film.... Di story line dey good. E worth to be dey watch. I go recommed make person watch am sef. | en400-pcm |
This was fun to watch. . . . The Delivery Boy is very refreshing, a beautiful story, told brilliantly. You should see it! | E dey fun to watch.... Di Delivery boy dey very refreshing, beautiful tori, dey tell am well. You suppose see am. | en400-pcm |
This show should have 5 seasons!!!!. . . . This show was so interesting and entertaining. If the real Caliphate has a problem with it. Change or abbreviate the name, abeg. Great cast!!! Great writing!!! Great visuals. :) | Dis show suppose get 5 seasons dem !!!! .... Dis show dey very interesting and entertaining. If di real Caliphate get problem with am. Change of make you abrivate di name, abeg. Better cast!!! Better writing!!! Better visuals. | en400-pcm |
Great movie. . . . I cannot for the life of me understand the low reviews for such a remarkable film. This series was so good that I binged the entire series as a Medical Student. Great work and thumbs up to the producer and casts. | Great movie .... I no fit understand for di life of me di kin low review of dat kin remarkable film. Dis series good so tey dat I binged di entire series as Medical student wey I be. Great work and thumbs up to di producer and casts dem. | en400-pcm |
The production was great a d light years ahead of most of the sub-par movies of African cinema. This movie is truly a great step in the right direction for Afican cinema. | Di production dey great nah delight years ahead most of di sub-par movies for African cinema. Dis movie nah great step wey dey di right direction for African cinema. | en400-pcm |
Entertaining live concert featuring lively arrangements of jazz and pop standards and an excellent orchestra | Entertaining live concert wey dey feature lively arrangement of jazz and pop standards dem togeda with excellent orchestra. | en400-pcm |
This return of the king is glorious. | Di return og di king dey glorious. | en400-pcm |
Great job!! | Better job!! | en400-pcm |
Well crafted, highly personal story told with superb acting | Dem craft am well, highly personal tori wey dem tell well togeda with superb acting. | en400-pcm |